1xbet Ads

bet9ja Ads

Thursday 28 March 2024

Magixx – 4 Days (Lyrics)

Magixx, a signed artist under Mavin Records, has made an impressive comeback with his latest track titled “4 Days” with amazing lyrics.

Enjoy the Lyrics of ‘4 Days‘ by Magixx

Listen below:-

4 Daysby Magixx

DOWNLOAD MP3

LYRICS OF ‘4 DAYS’ (WRITTEN BY MAGIXX)

I just dey look your face
And I no fit to understand
How you makey my heart e race
Body dey sweet me
Jedi jedi for waist
And I no fit to concentrate no
And if you play me sef I no mind o
As long as we dey

Something about Olivia
It’s deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I’m just a lonely mister
Your company me I’m after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder

As I dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informate
I been loving you for days

Fala fala
I be moving to your Salsa
Para para
Na your body make me calm down
Abena please comply
I want to ease your mind
Omo Ologo ye ma gbala
I go make you sing hosanna
Give you attention
Like a soldier man

Something about Olivia
It’s deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I’m just a lonely mister
Your company me I’m after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder

As I dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informate
I been loving you for days

End Of The Lyrics of 4 Days

Thanks for checking out Lyrics on Naijaloaded, We so much Appreciate you.

Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE

We ❤ you

The post Magixx – 4 Days (Lyrics) appeared first on Naijaloaded | Nigeria's Most Visited Music & Entertainment Website.

No comments:

Post a Comment