DJ Neptune dishes new music titled “Gaza“ featuring Afro Dancehall act, Patoranking
Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.
Listen below:-
LYRICS
Yaa
Greatness
Wi…wi…wi…Willis giddem
Giddem
DJ Neptune
Hit me
Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na him be the man
Who dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes! make you report
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja, ganja, ganja
Push up on the lighter
Lighter, lighter, lighter
Udeme na my best friend pankololo
I just wan siddon dey shack kololo
No time to dey waste time jastololo
Gbedu wey dey burst brain Neptune jogodo
Madness dey for the dance floor
Sweet girl wey dey whine say she want more
COVID no dey fear native doctor
Somebody go tell Kate Henshaw e choke
My mandi e restrict my airflow I panji
You give me 20 na still shandi
Nkechi dey whine am till 2:30
Fire, take am go higher
Plenty chikala want my bulala
Send me your aza, block me for plaza
If you want am follow me go Gaza
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja, ganja, ganja
Push up on the lighter
Lighter, lighter, lighter
Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na hin be the man
Wey dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes! make you report
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja, ganja, ganja
Push up on the lighter
Lighter, lighter, lighter
DJ Neptune
World best
Milla Mix
Wi…wi…wi…Willis giddem
Greatness republic
You already know
Neptune Record
Sound of Neptune
The End!!!
Thanks for checking out Lyrics on Naijaloaded, We so much Appreciate you.
Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE
We you
The post LYRICS: DJ Neptune Ft. Patoranking – Gaza appeared first on Naijaloaded | Nigeria's Most Visited Music & Entertainment Website.
No comments:
Post a Comment