Omah Lay releases a new single titled “Free My Mind“
Check out the Song below in case you haven’t downloaded it yet and sing along with the Lyrics.
Listen below:-
LYRICS
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo oooo
I get a girl for America
She no dey ever ever let me down
I get another one for Senegal
She no dey ever ever give me nack
I get another one for Unilag
That one behaves like a hoodlum
I get another one for Uniport
See me see trouble kill a boy
Now we don bust o
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo oooo
Mmm my melody e sweet pass mmmm
Mmm my energy I fire pass motor
If shawty no go give me, I go go nack Okpo
Shule boy e be the boss don shule boy
Cuz e don bust ooo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo, oooo
Olosho wey no fine
Dem dey too like clout eeeyo
People wey no get talent oyo
Them dey too sharp mouth
So I free my mind with Shayo no
I free my mind with Shayo ooo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Oooo
The End!!!
Thanks for checking out Lyrics on Naijaloaded, We so much Appreciate you.
Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE
We
you
The post LYRICS: Omah Lay – Free My Mind appeared first on Naijaloaded | Nigeria's Most Visited Music & Entertainment Website.
No comments:
Post a Comment